women dem no dey waste time..........see oh, the moment the person say edey kampe.......na she no first reach there....see scope, now everybody no know say satan no sharp before na woman tell am make himsef taste the forbidden fruit before she go try am........ na so this wonderful creature called man sef fall for their tricks.....e don tay no be today