Hi Nigerianz. I am due for PTDF Oversea Scholarship Test. I applied for IT. PLs anyone out there who has information on the type of questions they ask for IT should help me.
somebody help this guy now abi no body don do PTDF test b4? and guy if nobody fit help out its means nigerians are not too conversant with this test or no be sure way for boys to take jand out of this country.........believe me if na sure way people like amebo things well well for naija, dem for don show face and even volunteer to help you do machinery for the test
Na only u be pikin wey dey for the class <!-- s:?: --><img src="{SMILIES_PATH}/icon_question.gif" alt=":" title="Question" /><!-- s:?: -->
Na cos of say u too sturbon na im make am dey beat u all d time.
well i don't have anything for u now till elder jonney reads this <!-- s:( --><img src="{SMILIES_PATH}/icon_e_sad.gif" alt="" title="Sad" /><!-- s:( -->
baba drixie....na corruption we dey try evacuate commot for naija next be say u dey ask if say u see the questions u go like help..............does dat sound like the words of a machinery?