What happened to our forum? how come all i can see is advert and advert? @drixie Oga wetin dey sele. se na bcos we no dey u come allow all this people to turn our house to market abi. e no good o.
@johnny&henri where is everyone one. una 2 lef market people come use our domot 4 market abi? Fashola don posu dem 4 oshodi na 4 nigerianz.com dem wan come dey sell dem goods abi.
Abeg una never see market square this no be were una go wait dey sell.
Dont go knocking on a door when u are afraid of going in!!!!!!!
Have a great business idea? Turn it into a viable business plan that appeals to investors and venture capitalists @ Intercamp Consulting
Its my fault actually. I was trying to do some upgrades last week and I messed something up. So, people can then make posts, but I was not able to read them and so delete the advertisements.
To make things worse, I lost my internet connection. At the moment, the connection is even crawling. I'll delete them now though and try to get on with my upgrades which has taken so much time than I initially thought.
Give me a place to stand and I shall move the earth
Nnamdi Azikiwe: "We need to forget our differences". Ahmadu Bello: "No Zik, what we need to do is understand our differences"
ba ba babaaaa bab bab babbbbaaaa b abba ....WTF just say BABA u piece of shit..........ooops sorry about my language....e don tey since when i yan rubbish small
Drixie no vex you hear na wetin me self dey go thgough be this...women fit make you jump inside well and later na them go tell your family say them no know wetin make you go jump in the first place